This matter of babe dem cause me sleepless nights as i
even take am serious pass my jamb lessons sef
..Haha.. na 22 i be now ?? I suppose dey 400 level now
naa if no be admission wey I still dey look for to study
law.
As i dey so,all my guys go dey talk of dem chick way d
em catch and how many babes dem don tear, me sef
go dey form bad guy ,they shout say i dey tear
gan.Deep down,i no say i never kiss girl before ,not to
talk of pressing bobbi so how i wan even go near say i
bin day tear kpetus .
If dem bin day pass girls around the clique, na wen dem
pass am to me,Fk go show.
No be say i no wan do but i no just see d right vessel.
And i no wan do ashewo ?? God forbid.. ..i never sabi
how quick i go take come.If i con com after 2 mins.i go
pay #500..wey i no go fit change styles again ?? I no
want ...

No comments:
Post a Comment